Showing posts with label online. Show all posts
Showing posts with label online. Show all posts

Wednesday, 24 May 2017

Online Dating: The Good and The Bad






 
Technology don really helep pipul ministry to move forward when e come to dating level between man and woman.Yes, e don make am dey possible for two pipul wey no know each oda and wey be sey dem no ever dream of to get the opportunity to even yan with each oda in pesin to come know demsef, but as life be, for evri good side of something, the bad side go must dey too. So, I go first of all chook eye put for the good side of to date pesin online bifor I begin yan about the bad side too wey be sey pipul go need to dey careful about.