Showing posts with label pikin. Show all posts
Showing posts with label pikin. Show all posts

Saturday, 4 May 2013

Koko and Jara to take protect your pikins from bad belle people onto illegal torchliting of pikin website





The mata of illegal torchliting of pikin  website no be mata wey dey new again as e don turn to everyday parole for the kain world wey we dey now. Dem say 'knowledge na power', so make parents  start to dey teach dia pikin wetin to do when dem notice some kain thing wey dey happen around dem.