Showing posts with label talk talk. Show all posts
Showing posts with label talk talk. Show all posts
Tuesday, 9 July 2019
Know Yoursef: Sanguine aka Talk Talk
Una wehkom o my over kajd pipul. I sure sey una dey kamkpe. No shaking! Nothing dey happen. Oya na. I wehkom una again. Na anoda day to bring korrect mata come una domot and the one wey I carry come today na the one wey consain the thing wey dey control your life.
Tuesday, 23 May 2017
Make Your Long-Term Relationship Bubble
For relationship mata between man and woman, we dey get the short ones wey fit be like 3months, 6months-1year but when the relationship don dey go from 1year to like 2years, 3years, 4,5,6,7years, then the relationship don become long term be dat, and sometimes becos of the stress of the day-to-day palava, dat spark wey been dey make the relationship bubble when una start fit don dey mellow and bifor you know am, we go begin dey hear things like " he no love me again" "she no love me again", "we no love each oda again". So my kajad pipul, naim I say make I yan una how una long-term relationship fit still bubble bifor we begin hear tori wey dey touch the heart!
Subscribe to:
Posts (Atom)

